She get date wit Somto.
Somto reach der on time.
E talk βHello!β and Kemi talk βHi!β.
Somto siddon, and Kemi look am.
She reason say e too fine.
Kemi smile, and Somto dey look am.
βYu get nice smileβ, Somto kon talk.
Na di same story for different way be dis:
I dey restaurant.
I get date with Somto.
I no sabi Somto.
But na padi of anoda padi.
E reach der on time.
E talk βHello!β and I talk βHi!β.
E siddon and I dey look am.
I reason say e too fine.
I smile, and Somto dey look me.
βYou get nice smileβ, Somto kon talk.
Questions:
- Shey Kemi dey house?
No, Kemi no dey house.
She dey restaurant.
- Shey Kemi get date with Gbolahan?
No, Kemi no get date with Gbolahan.
She get date with Somto.
- Shey Kemi sabi Somto?
No, Kemi no sabi Somto, but na padi of anoda padi.
- Shey Somto reach di restaurant on time?
Yes, Somto reach di restaurant on time.
- Shey Somto talk βHello?β
Yes, Somto talk Hello to Kemi.
- Shey Kemi reason say Somto dey fine?
Yes, Kemi reason say Somto too fine.
- Shey Somto dey look Kemi?
Yes, Somto dey look Kemi.
- Shey Somto talk say e like Kemi smile?
Yes, Somto talk say she get nice smile.
Start the discussion at community.naija.guru