02 – Dozie want go vacation 馃洬

Dozie d茅y excited about im winter holiday.

He get time off dis winter.

He no need work for two weeks.

He want g贸 vacation.

But, he no sure wer he go g贸.

He dey reason to g贸 France.

But France d茅y expensive.

Di airplane ticket too cost.

And Dozie no sabi speak French.

He decide sey he go stay house, study, save im money.

Na di same story for different way be dis:

I d茅y excited about my winter holiday.

I get time off dis winter.

I no need work for two weeks.

I want g贸 vacation.

I dey reason wer to g贸.

I want g贸 France.

But France d茅y expensive.

Di airplane ticket too cost.

And I no sabi speak French.

I decide sey I go stay house, study, save my money.

Questions

1: Dozie d茅y excited about im winter holiday.

Shey Dozie d茅y excited?

Yes, Dozie d茅y excited about im winter holiday.

2: Dozie get time off for winter.

Dozie dey free for winter time?

Yes, Dozie get free time for winter.

3: Dozie want g贸 vacation.

Shey Dozie want stay house?

No, Dozie no want stay house. He want g贸 vacation.

4: Dozie no sabi wer to g贸.

Shey Dozie sabi wer to g贸?

No, Dozie no sabi wer to g贸.

5: Dozie dey reason to g贸 France for im vacation.

Shey Dozie dey reason g贸 France?

Yes, Dozie dey reason g贸 France for im vacation.

6: France cost.

Shey France cheap?

No, France cost.

7: Dozie no sabi speak French.

Dozie sabi speak French?

No, Dozie no sabi speak French.

8: Dozier decide sey e go stay home, study French, save money.

Shey Dozie decide sey e go siddon for house study French?

Yes, e decide sey e go siddon for house, study French, save im money.

Scroll to Top