She first check di bus schedule.
Di city buses déy too slow.
She kon check di train schedule.
She decide sey she go take train gó work.
She dey hope sey she no go late reach work.
Na di same story for different way be dis:
I need gó work.
I try start my motor.
But e too cold for outside.
So di motor no gree start.
I first check di bus schedule.
Di city bus too slow.
I kon check di train schedule.
Di trains dey gó on time.
I decide sey I go take train gó work.
I hope sey I no go late reach work.
Questions:
Yes, Amanze dey try gó work.
- Shey outside déy hot?
No, e no déy hot outside.
Cold déy outside.
No, Amanze motor no fit start becos e too cold for outside.
- Shey Amanze first check train schedule?
Amanze first check bus schedule.
- Shey di city buses déy slow?
Yes, di buses déy too slow.
- Shey di trains déy late?
No, di trains no dey run late.
- Shey Amanze decide to take bus gó work?
No, Amanze no decide sey she go take bus.
She decide sey she go use train gó work.
- Shey Amanze want late?
No, she no want late.
She hope sey she no go late reach work.
Start the discussion at community.naija.guru