Kachi don déy dis wrestling team for like fifteen years.
Today, di coach tell am sey competition dey come.
E want mek she compete for lower-weight class.
For dis, Kachi go need change ha diet.
She go need dey gó gym more.
Kachi like wrestling since tey.
But, e don dey hard as she don dey old.
She no too get time like before.
And she no dey lose weight like before again.
E no matter. Kachi go find way to compete.
Na di same story for anoda way be dis:
Kachi and ha padi don déy dis wrestling team for like fifteen years.
Today, dia coach tell dem sey competition dey come.
E want mek dem compete for lower-weight class.
For dis one, Kachi and ha padi go need change dia diet.
Dem go need dey gó gym more.
Di girls like wrestling since tey.
But, e don dey hard as dem don dey old.
Dem no too get time like before.
E no matter. Kachi and ha padi go find way compete.
Questions:
Kachi don dey di wrestling team for like 15 years.
Competition dey come up.
- Haw di coach want mek she compete?
E want mek she compete for lower-weight class.
- Wetin Kachi go need do?
She go need change ha diet.
Yes, di girls like wrestling since tey.
E don dey hard dem as dem don dey old.
- Shey dem need use more time?
Yes, dem no get time like dem get before.
- Shey Kachi and ha padi go find way compete?
Yes, Kachi and ha padi go find way compete.
Start the discussion at community.naija.guru