- noun: Used to refer to men from northern Nigeria, especially Hausa-speaking merchants. It may also be used in a derogatory sense.
- Abeg, mek we ask di aboki wer we go fit buy beans for here.
- Please, let’s ask the merchant where we can buy beans around here.
- E be like sey I gat gó meet di aboki wey dey sell suya for dat junction.
- It seems I need to go meet the vendor who sells suya at that junction.
- If yu want buy pure honey, di aboki for dat corner dey sell original one.
- If you want to buy pure honey, the seller at that corner has one of high quality.
- Abeg, mek we ask di aboki wer we go fit buy beans for here.
Etymology
Loanword from Hausa (aboki, meaning friend or companion).