beans noun: Something that is easy to do. Yu tink sey di matter na beans? Do you think the matter is easy? Abeg o, marriage no be beans. Marriage is not easy.