blom-blom

  1. noun: A balloon.
    • Dem dey blow blom-blom for di party.
      • They are blowing some balloons for the party.
    • Di pikin dey cry becos I burst im blom-blom.
      • The child is crying because I burst his balloon.

Scroll to Top