- verb: To frown.
- Shey na becos yu neva chop wey yu dey bone yor face like dis?
- Is it because you haven’t eaten that you’re frowning like this?
- Wai yu dey bone like sey I thieve yor phone?
- Why are you frowning as if I stole your phone?
- Shey na becos yu neva chop wey yu dey bone yor face like dis?
Antonyms
- shine teeth