change am

  1. idiom: To escalate a situation, often through violence.
    • If dem no give yu di result wey yu want, yu gat change am for dem.
      • If they don’t give you the results you want, you have to make a scene.
    • E don clear sey we gat change am for dis man.
      • It’s clear that we need to beat this man up.
    • If u no mind yorsef, I go change am for yu o.
      • If you don’t mind your business, I will go ham on you.

Scroll to Top