- noun: A crunchy snack made from dough cut into small bits and deep fried.
- Na me make di chin-chin wey dem chop for di party.
- I made the chin-chin they ate at the party.
- Dis yor chin-chin sweet well-well. Wetin yu put inside?
- Dis your chin-chin is really delicious. What did you add to it?
- Na me make di chin-chin wey dem chop for di party.
Etymology
An onomatopoeia that mimics the crunching sound made when eating the snack.