e be like film

  1. expression: Used to say that an event or experience was surreal.
    • Wen dem announce me as winner, e be like film! I no think sey I go win di competition.
      • When I was announced as the winner, it felt surreal! I didn’t think I would win the competition.
    • As di boy put gun for my face, e just be like film. Na wen I reach house na im I sabi sey na rob wey dem rob me.
      • It was surreal being a held at gun point. It was when I got home I realized I’d been robbed.
Scroll to Top