e choke

  1. interjection: Used to express amazement at something that is extremely impressive or overwhelming.
    • Di party wey dem organize eh, e choke. Everybodi dey talk about am.
      • The party they organized was amazing. Everyone is talking about it.
    • Di amount of money wey she spend for di car, e choke.
      • She spent a ton of money to get the car.

Scroll to Top