Skip to content
- interjection: Used for emphasis to express surprise or assertiveness.
- Wai yu dey shout like dat fa?
- Why are you shouting like that?
- Yu tink sey I be yor mate fa?
- Do you think that I am your mate?
- interjection: Used to reassure or convince someone.
- No worry, everytin go dey fine fa.
- Don’t worry, everything will be fine.
- Abeg relax, di matter neva reach like dat fa.
- Please relax, it’s not that deep.
- interjection: Used to ask a rhetorical question.
- Wer di phone wey I keep for yer fa?
- Where is the phone that I kept here?
- Wetin dey happen fa?