famz

  1. verb: To associate oneself with someone because of their status or achievements.
    • No dey famz celebrities wen yu see dem outside.
      • Don’t try to associate yourself with celebrities when you see them in public.
    • Wai yu dey famz di oga like sey una grow up together?
      • Why are you trying to associate yourself with the boss as if you grew up together?
Scroll to Top