- expression: A rhetorical question used to deny something.
- Yu think sey I no go collect my change? For wer?
- You think I won’t collect my change? You’re mistaken!
- Dem say I don hammer. For wer? I still dey manage.
- They said you’re rich now. Not at all! I’m still struggling.
- Yu think sey I no go collect my change? For wer?