form

  1. verb: To pretend or to act in a way that’s not genuine.
    • Wai yu dey form like sey yu no sabi me?
      • Why are you acting like you don’t know me?
    • No dey form for here, abeg.
      • Please stop pretending.

Synonyms

  • package
Scroll to Top