get mouth

  1. idiom: To express one’s opinions unapologetically.
    • Na becos sey una win di match make yu get mouth dey mock me.
      • It’s because you won the match that you’re being mouthy and mocking me.
    • Na only online una get mouth. For real life una no fit talk to me.
      • You’re only mouthy online. You can’t confront me in person.

Scroll to Top