- idiom: To be smart, wise, or sensible.
- Ada na di only persin wey get sense for dat meeting.
- Ada is the only smart person in that meeting.
- If yu get sense, yu go know sey di guy na scammer.
- If you are smart, you’ll know that the guy is a scammer.
- Ada na di only persin wey get sense for dat meeting.
Synonyms
- sabi
- sharp
Antonyms
- olodo