- noun: Trouble or a serious problem.
- If oga catch yu wit yor phone, yu don enter gobe be dat.
- If the boss catches you with your phone, you’ll be in serious trouble.
- If my mama hear wetin happen, gobe go dey.
- If my mom hears what happened, there’ll be trouble.
- If oga catch yu wit yor phone, yu don enter gobe be dat.
Synonyms
- wahala
- yawa
- kasala