hear word

  1. idiom: To be obedient or heed advice.
    • Di pikin no dey hear word.
      • The child doesn’t listen.
    • Shey na until dem embarrass yu before yu go hear word?
      • Is it until they embarrass you before you’d listen?

Scroll to Top