jaki

  1. noun: A hardworking person.
    • Dat woman na real jaki. She dey hustle from morning till night.
      • That woman is a real hard worker. She works from morning till night.
    • Na jaki dey survive for Naija. Persin wey lazy no go see food chop.
      • Only hardworking people survive in Nigeria. A lazy person won’t have anything to eat.
  2. noun: Someone who is made to work hard while others reap the rewards.
    • For di company wey I dey work, junior staff be jaki.
      • At the company I work at, the junior staff do all the work but don’t get any credit.
    • Abeg, no let anybody use yu as jaki. Make sure sey dem go pay yu well.
      • Please, don’t let anyone use you like a workhorse. Make sure they pay you well.

Synonyms

  • hustler
  • mugu

Etymology

From the Hausa word jaki which means donkey.

Scroll to Top