- verb: To be dressed well.
- Dis one wey yu kak like dis, wer yu dey go?
- With the way you’re all dressed up, where are you going?
- See as yu kak today. Yu resemble big man pikin.
- Look at how you dressed today. You look like a rich man’s kid.
- Dis one wey yu kak like dis, wer yu dey go?
Synonyms
- baff up