Skip to content
- noun: A metal container.
- Water wey dem store for inside kpangolo dey cold for night.
- Water stored inside metal containers gets cold at night.
- Carry dat kpangolo gó fetch water.
- Carry that container and go fetch some water.
- adjective: Used to describe something that is cheap or substandard.
- Carry yor kpangolo car komot for my front.
- Move your rickety car out of my way.
- Na dis kpangolo phone I bin dey use since last year.
- It’s this cheap phone I was using since last year.
| common misspellings | pangolo |