- verb: To be crazy.
- If dem born yu well, no do wetin I talk. Yu go know sey I dey ment.
- I dare you not to do what I asked you to do. You’re going to find out how crazy I am.
- No try me o. I dey ment.
- Don’t try me. I’m a crazy one.
- If dem born yu well, no do wetin I talk. Yu go know sey I dey ment.
Synonyms
- craze
Etymology
From the abbreviation of the adjective phase mentally ill.