Skip to content
- noun: A country in west Africa.
- Na for Naija dem born me.
- I dey go Naija tomorrow.
- I’m travelling to Nigeria tomorrow.
- noun: An English-based creole language spoken in Nigeria.
- I dey hear Naija, but I no fit speak am.
- I understand Nigerian Pidgin but I can’t speak it.
- Na Naija everybodi dey speak for market.
- Everyone speaks Nigerian Pidgin at the market.
- adjective: Used to describe something or someone originating from Nigeria.
- Na Naija cloth be dat.
- That’s a Nigerian outfit.
- Mary get dat Naija ginger.
- Mary has that Nigerian energy.