- noun: An object infused with magical powers.
- Dem say di man dey use otumokpo grow im business.
- They say the man uses magical powers to grow his business.
- Persin wey no know me wen I dey hustle go think sey na otumokpo I use take hammer.
- People who didn’t know me when I was still hustling would think I used magical powers to become successful.
- Dem say di man dey use otumokpo grow im business.
Etymology
From the Igbo word ọtụmọkpọ.