- noun: A child.
- My pikin don go school.
- My child has gone to school.
- E don tey wey I see yor pikin.
- I’ve not seen your child in a while.
- My pikin don go school.
- noun: A childish person.
- Femi na pikin. Im no sabi hustle.
- Femi is a child. He doesn’t know how to work hard.
- Femi na pikin. Im no sabi hustle.
Etymology
Portuguese, from the word pequenino meaning very small.