- adverb: Used to emphasize something that is surprising or extreme.
- Yu no sabi haw to do am sef.
- You don’t even know how to do it.
- Dem dey complain, but dem sef no do di work.
- They are complaining, but they didn’t even do the work.
- Yu no sabi haw to do am sef.