sey

  1. conjunction: Used after a verb or adjective to introduce a new part of a sentence.
    • She talk sey make I do all-back.
      • She said that I should do cornrows.
    • Yu happy sey class don finish?
      • Are you happy that the class is over?
    • Dem talk sey make I no dey worry, sey everything go dey okay.
      • They said that I shouldn’t be worried, that everything will be okay.
Scroll to Top