Skip to content
- verb: To show off.
- I see as yu dey shakara for dat party yesterday
- I saw how you were showing off at that party yesterday
- Di guy dey shakara becos e sabi dance pass everybody.
- The boy is showing off because he knows how to dance better than everyone.
- noun: The act of showing off.
- Di pikin no gree make anybody carry am. Na shakara she dey do.
- The child refuses to let anyone carry her. She’s just showing off.
- Him shakara too much, but we like am like dat.
- He shows off a lot, but we like him that way.
Synonyms