tey

  1. verb: To take or be long.
    • E don tey wey I see yu.
      • It’s been a while since I saw you.
    • Dem don tey for road. E be like sey di traffic déy serious.
      • They’ve been on the road for a long time. It seems like there’s heavy traffic.

Scroll to Top