- expression: Used to express one’s feeling that something significant is happening or will happen soon.
- Dem don insult me too much, but today na today. I go talk my own back.
- They’ve insulted me too much, but today’s the day. I’ll speak my mind.
- As oga Landlord show for domot, I sabi sey today na today, sey e go collect im rent.
- When the landlord showed up at the door, I knew today was the day he’d collect his rent.
- Dem don insult me too much, but today na today. I go talk my own back.