wetin

  1. interrogative pronoun: Used to ask questions or seek information about someone or something.
    • Abeg wetin happen for di film?
      • Please, what happened in the movie?
    • Wetin yu dey find for yer?
      • What are you looking for here?
    • Wetin dey worry yu?
      • What’s wrong with you?
  2. pronoun: The thing that is been referred to.
    • Wetin vex me be sey Emeka no show.
      • What’s annoying is that Emeka didn’t show up.
    • Na wetin I get be dis.
      • This is what I have.

Etymology

From the English phrase what thing.

Scroll to Top