- noun: The act of showing off, posing, or acting in a proud way.
- He dey do yanga becos he just buy new car.
- He’s showing off because he just bought a new car.
- If I get dat kain money, me sef go do yanga.
- If I had that kind of money, I would also show off.
- No go do yanga for persin wey wan help yu.
- Don’t act proud to someone who wants to help you.
- He dey do yanga becos he just buy new car.
Synonyms
- shakara