She get date with Somto.
E talk “Hello!” and Kemi talk “Hi!”.
Somto siddon, and Kemi look am.
Kemi smile, and Somto dey look am.
“Yu get nice smile”, Somto kon talk.
Na di same story for different way be dis:
I get date with Somto.
I no sabi Somto.
But na padi of anoda padi.
E reach der on time.
E talk “Hello!” and I talk “Hi!”.
E siddon and I dey look am.
I reason sey e too fine.
I smile, and Somto dey look me.
“Yu get nice smile”, Somto kon talk.
Questions:
No, Kemi no dey house.
She dΓ©y restaurant.
- Shey Kemi get date with Gbolahan?
No, Kemi no get date with Gbolahan.
She get date with Somto.
- Shey Kemi sabi Somto?
No, Kemi no sabi Somto, but na padi of anoda padi.
- Shey Somto reach di restaurant on time?
Yes, Somto reach di restaurant on time.
- Shey Somto talk “Hello?”
Yes, Somto talk Hello to Kemi.
- Shey Kemi reason sey Somto dey fine?
Yes, Kemi reason sey Somto too fine.
- Shey Somto dey look Kemi?
Yes, Somto dey look Kemi.
- Shey Somto talk sey e like Kemi smile?
Yes, Somto talk sey she get nice smile.
Start di discussion for community.naija.guru