Emeka dey for class for university last week.
He been dey listen to di professor.
But Emeka forget im textbook.
Emeka ask anoda classmate make e help am.
E ask di classmate if im fit too look im textbook.
Emeka classmate talk sey e fit look am.
Emeka talk thank you, begin dey look di textbook.
E want begin write notes, but e see sey e forget im biro too.
Na di same story for anoda way be dis:
I dey class for university now-now.
I don dey listen to Professor.
But I don forget my textbook.
So I dey confuse for class.
I ask my classmate make e help me.
I ask am sey make I look inside im textbook.
My classmate gree make I look am.
I say thank you.
I been try take notes for class, na im I see sey I forget my biro too.
Questions:
- Where Emeka dey?
Emeka dey class for university.
- Hu Emeka dey listen to?
E been dey listen to di professor.
Emeka been forget im textbook.
- Wetin kon confuse Emeka?
Emeka dey confused for class.
- Wetin Emeka do?
E don ask im classmate make e help am. E ask make im look di classmate textbook.
- Shey di classmate gree make Emeka look im textbook?
Yes, di classmate gree make e look im textbook.
- Wetin Emeka dey try do?
E dey try take notes for class.
- Wetin Emeka kon realise?
Emeka realise say e don forget im biro too.
Start di discussion for community.naija.guru