From vernacular to literary language
For Naija Guru, we dey facilitate di transformation of Naija Pidgin from just vernacular to powerful literary language. We dey build all di tools wey yu go need to write for Naija Pidgin!
Tools
Literature
"No be hu first call police dey win case."
Community
E get something wey déy yor mind? Mek yu write am for Naija Pidgin. Join awa community!
PS: Yu fit browse awa website for English too.





