aba-madeAdjective adjective: Wetin dem dey use describe something wey fake or déy substandard. No be original Nike shoe. Na aba-made. Aba-made phones dey quick spoil. E better mek yu save buy original one. Synonyms Orkrika Chinco