- interjection: Wetin dem dey use beg or demand for something.
- Abeg help me carry dis bag.
- Abeg, no vex.
- Abeg, no shout for my head.
Synonyms
- biko
Etymology
Na English dis word come from. Di English translation na I beg.
Na English dis word come from. Di English translation na I beg.