abi

  1. interjection: Word wey we dey use confirm sometin or ask person wey we dey take yarn if dem gree.
    • Dis soup hot abi?
  2. conjunction: Word wey we dey use link different-different tin wey fit happen, or wey we dey take talk about options wey dey available.
    • Di shirt red, abi na orange?
    • Wetin you wan chop? Eba abi fufu?

Synonyms

  • shebi

Etymology

Na from Yoruba we take borrow dis word (àbí).

Scroll to Top