- noun: Woman wey fine well-well or dey attractive.
- Dis girl too fine. She be real agbani.
- Ah! See dis agbani wey dey pass.
- As di agbani wey I be, I no fit marry poor man.
Etymology
Na from Agbani Darego, Nigerian beauty queen wey win Miss World pageant for 2001.