- noun: Na person wey dey behave like pikin, wey no déy responsible, or person wey no get sense for im age. Dem dey use am yab person wey dey do like small pikin, or person wey suppose mature but e dey behave like person wey no too get sense.
- Stop to dey do like agbaya. Yu suppose get sense by now.
- Dis man na real agbaya. Im dey do like pikin even though e don old.
Etymology
Na from Yoruba. Na combination of “àgbà” (wey mean “elder” or “grown-up”) and “ya” (wey be behavior wey no good or wen person no dey behave diasef).