agbero

  1. noun: Thug wey dey waka for street dey do mago-mago to get money, like to dey use power collect money from people, to dey cheat, to dey do small-small crime.
    • Hope sey we no go jam any agbero for road.

Synonyms

  • area boys

Etymology

Na from Yoruba we take borrow dis word (agbèrò).

Scroll to Top