- noun: Na food wey dem dey make from cassava wey dem don ferment, pound, kon mold mek e déy smooth and elastic. Dem dey serve am with different-different soup like egusi, ogbono and vegetable soup.
- I go chop akpu and egusi soup dis afternoon.
- Shey na akpu dem serve for di wedding?
Synonyms
- fufu
- swallow
- santana
| Common misspellings | apku |