- noun: Wetin dem dey use call persin attention for streetwise way.
- Alaye! Abeg no dull yorsef.
- Alaye komot for road joor.
- Alaye sharply show my side.
Synonyms
- Chairman
- Oga
Etymology
Na from Yoruba dis word come. Di Yoruba phrase na ala aiye wey mean owner of life. Dem dey use am di same way wey dem dey use chairman or oga.