am

  1. object pronoun: Wetin dem dey use as object of verb to take refer to person or thing wey dem don mention before.
    • I gó visit my mama. I buy bag for am.
    • Put am anywer wey yu want put am.

Scroll to Top