- noun: Na common Naija chow wey dem dey make from yam flour. To prepare am, dem go pour di flour inside hot water, kon turn am well-well until e smooth, kon dey draw. Dem dey serve amala wit soup like ewedu, gbegiri, and egusi.
- Na amala and ewedu we cook for house o!
- Shey yu go chop amala, abi yu wan rice?
- Dat mama dey sell amala for junction.
Etymology
Na from Yoruba we take borrow dis word (àmàlà).
Synonyms
- Elubo