anywer belle face

  1. expression: Wetin dem dey use describe person wey dey change mind, attitude or side based on weda e go favor am.
    • Na anywer belle face for all dese politicians. Dem dey follow hu get power.
    • Na anywer belle face for di guy. Just give am money, e go change mouth.

Common misspellingsanywhere belle face
Scroll to Top