aproko

  1. noun: Persin wey dey poke nose for oda people matter, kon go dey do amebo.
    • Im neighbor na real aproko. She sabi everything about everybody.
    • Uncle Ted na big time aproko. He no get anoda work o.

Synonyms

  • amebo

Scroll to Top