ashewo

  1. noun: Person wey dey nak for money.
    • Di girl na ashewo.
  2. noun: Work wey be sey person dey nak for money.
    • Na ashewo dem dey do.
  3. adjective: Something wey people dey link with ashewo.
    • Wich kind ashewo cloth be dis?

Synonyms

  • olosho

Etymology

Na Yoruba dis word come from. Di Yoruba word na asewo wich yu fit translate as bend down pick money.

Common misspellingsashawo, asewo, asawo
Scroll to Top